POPNABLE nigeria nigeria

  • Tsamba lofikira
  • Radio Hits 2024
  • Radio Popnable
  • Register
  • Lowani muakaunti
  • Dziwani
    • Dziwani
    • Nyimbo
    • Ojambula Nyimbo
  • Ma Chart A Nyimbo
    • Ma Chart A Nyimbo
    • Nyimbo 100 Zotentha - Tsiku Lililonse
    • Nyimbo 100 Zapamwamba - Tsiku Lililonse
    • Nyimbo 40 Zapamwamba
  • Tsamba lofikira
  • nigeria
  • Nyimbo
  • Giveaway
  • Mawu Ndi Matembenuzidwe

Mawu Ndi Matembenuzidwe - Giveaway

— yoyimba ndi Zlatan , Ruger

"Giveaway" mawu ndi zomasulira. Dziwani amene adalemba nyimboyi. Pezani yemwe ali wopanga komanso wotsogolera kanema wanyimboyi. "Giveaway" wolemba, mawu, makonzedwe, nsanja zotsatsira, ndi zina zotero. "Giveaway" ndi nyimbo yomwe idapangidwa pa chingerezi. "Giveaway" idayimbidwa ndi Zlatan , Ruger
  • Tsamba lofikira
  • mawu ndi matembenuzidwe
  • ma chart a nyimbo
  • ziwerengero
  • zopindula
  • gula nyimboyo
Giveaway Kanema wanyimbo
Download New Songs

Listen & stream

×

Onerani pa Youtube

×
Kanema
Giveaway
Dziko


 Nigeria Nigeria
Zowonjezedwa
01/01/1970
Report
[Osakhudzana ndi nyimbo ] [Onjezani Wojambula Wogwirizana] [Chotsani Wojambula Wolumikizidwa] [Add Lyrics] [Add Lyrics Translation]

"Giveaway" Nyimbo

"Giveaway" ili ndi mawu m'chinenero chingerezi.
"Giveaway" tanthawuzo limachokera ku chingerezi chinenero ndipo pano silinatembenuzidwe kumasuliridwa mu Chingerezi.

Listen to the new album "BlownBoy RU". Out Now!
Stream/Download/Buy:

Lyrics:
Ibile
I’m obsessed I am so in love with myself
I dey burst my own brain
Still impressing myself
You cannot shame the shameless
First work on yourself
You no righteous reach the girls wey stand Osapa by 12
Locked myself in my stash house and I’m listening to Adele
Telling myself Ruger go easy on them
If I don kpuff them finish who I wan compete with
If I don lock them inside can who dem wan con beef (corned beef) with
Money na water
And e no get enemy
Me and my bros we go make am by any means
As it is na mint full my jeans
We dey do give away at all at all or anything
Who run am
Na bros j run everything
Wetin be savings Omo we don chop everything
As it is na mint full my jeans
We dey do give away at all at all or anything
I suppose go for xray
Cos everyday man I Dey chest billing
Owu no go see me
And the money no go finish
Check my head to my toe
Alihamdulai
you go see the steeze
Diamond on me my neck body don Dey freeze
Fine fine girls dem wan give me kiss
I no fit stay up all night
Make I no collect money like usher
All my men Dey para
Abi Make I show you my contact
Enemies na bastard
They later throway salute and shun sir
Mo Kala gan Mr joker
how much be my money in totalBros J
Make I no see nemesis
I don Dey collect inside Mercedes
Even they do werey in GOD’s premises
For days
Lati bere genesis
Oba collabo ni ko se lomi
Ruger gbe won lo pelu melody
Money na water
And e no get enemy
Me and my bros we go make am by any means
As it is na mint full my jeans
We dey do give away at all at all or anything
Who run am
Na bros j run everything
Wetin be savings Omo we don chop everything
As it is na mint full my jeans
We dey do give away at all at all or anythin

Popnable © 2015-2025

About ToS What's New Contact Us Privacy Copyrights (DMCA)