"Julie"
— yoyimba ndi L.a.x
"Julie" ndi nyimbo yomwe idapangidwa pa waku nigeria yotulutsidwa pa 10 epulo 2025 panjira yovomerezeka ya cholembera - "L.a.x". Dziwani zambiri za "Julie". Pezani nyimbo ya Julie, zomasulira, ndi zowona zanyimbo. Zopeza ndi Net Worth zimasonkhanitsidwa ndi thandizo ndi zinthu zina malinga ndi chidziwitso chopezeka pa intaneti. Kodi nyimbo ya "Julie" idawonekera kangati pama chart a nyimbo ophatikizidwa? "Julie" ndi kanema wodziwika bwino wanyimbo yemwe adayikidwa m'matchati otchuka, monga Nyimbo 100 Nigeria zapamwamba, Nyimbo 40 waku nigeria zapamwamba, ndi zina zambiri.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Julie" Zowona
"Julie" wafika 6.4K mawonedwe onse ndi 182 zokonda pa YouTube.
Nyimboyi idatumizidwa pa 10/04/2025 ndipo idakhala milungu 0 pama chart.
Dzina loyambirira la kanema wanyimbo ndi "L.A.X - JULIE (OFFICIAL VISUALIZER) FT. AJEBO HUSTLERS".
"Julie" yasindikizidwa pa Youtube pa 10/04/2025 02:00:24.
"Julie" Lyric, Opanga, Record Label
Listen to the album “Nobody Like Zaza". Out Now!
Stream:
#LAX #NobodyLikeZaza #EMPIRE
Julie
…….
Ayama o , omaeama you don really spoil
Man otela o
The thing you do e dey give me joy
Chukwu ekwela o
Make devil no make you leave the boy
Olera o
The hole in my heart you fill a void
Julie….
I dey toss d gongo niye
She be screaming oooweee
She dey beg me make i step down slowly
I dey throttle the engine the engine nearly suuweee
Suuweeee
How far na, how far na , how far na , how far na
I cover myself with nafana, nafana, nafana,nafana
Non stop
How far na, how far na , how far na , how far na
I cover myself with nafana, nafana, nafana,nafana
Non stop
Baby no let me go, ragabomi…
Last night I missed your call I swear I'm sorry…
Ko ko ko ko ko
I’m knocking at your door fun mi kokoro o
Funmilayo, fun mi ni ginger
Jadesola o, bursting my liver
Oya nisho’n be o
Me i don like am nisho’n be o
Oya bebe’n be o
Labe sokoto bebe’n be o
I for don free am na her baka wey dey treasure me
Ayakata the baney too dey tension me
You go question me
Loss of memory
Same ikebe cause wahala for methodist
Agatha my matter no be kpalasa
For your matter i go casablanca
Give you rattata
Still collect you for caravan
Give you the money for my agbada
Ayama o , omaeama you don really spoil
Man otela o
The thing you do e dey give me joy
Chukwu ekwela o
Make devil no make you leave the boy
Olera o
The hole in my heart you fill a void
Suzieee…
I dey toss d gongo niye
She be screaming oooweee
She dey beg me make i step down slowly
I dey throttle the engine the engine nearly suuweee
Suuweeee…
How far na, how far na , how far na , how far na
I cover myself with nafana, nafana, nafana,nafana
Non stop
How far na, how far na , how far na , how far na
I cover myself with nafana, nafana, nafana,nafana
Non stop
Izz LA o
Na clemzy knack the beat oo yeah yeah…
Official Audio by
;- "Nobody Like Zaza" © 2025 Rasaki Music Ltd / EMPIRE