POPNABLE nigeria nigeria

  • Tsamba lofikira
  • Radio Hits 2024
  • Radio Popnable
  • Register
  • Lowani muakaunti
  • Dziwani
    • Dziwani
    • Nyimbo
    • Ojambula Nyimbo
  • Ma Chart A Nyimbo
    • Ma Chart A Nyimbo
    • Nyimbo 100 Zotentha - Tsiku Lililonse
    • Nyimbo 100 Zapamwamba - Tsiku Lililonse
    • Nyimbo 40 Zapamwamba
  • Tsamba lofikira
  • nigeria
  • Nyimbo
  • Surrender
  • Mawu Ndi Matembenuzidwe

Mawu Ndi Matembenuzidwe - Surrender

— yoyimba ndi Mr Eazi

"Surrender" mawu ndi zomasulira. Dziwani amene adalemba nyimboyi. Pezani yemwe ali wopanga komanso wotsogolera kanema wanyimboyi. "Surrender" wolemba, mawu, makonzedwe, nsanja zotsatsira, ndi zina zotero. "Surrender" ndi nyimbo yomwe idapangidwa pa chingerezi. "Surrender" idayimbidwa ndi Mr Eazi
  • Tsamba lofikira
  • mawu ndi matembenuzidwe
  • ma chart a nyimbo
  • ziwerengero
  • zopindula
  • gula nyimboyo
Surrender Kanema wanyimbo
Download New Songs

Listen & stream

×

Onerani pa Youtube

×
Kanema
Surrender
Dziko


 Nigeria Nigeria
Zowonjezedwa
01/01/1970
Report
[Osakhudzana ndi nyimbo ] [Onjezani Wojambula Wogwirizana] [Chotsani Wojambula Wolumikizidwa] [Add Lyrics] [Add Lyrics Translation]

"Surrender" Nyimbo

"Surrender" ili ndi mawu m'chinenero chingerezi.
"Surrender" tanthawuzo limachokera ku chingerezi chinenero ndipo pano silinatembenuzidwe kumasuliridwa mu Chingerezi.

Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos To London is OUT NOW!
Stream & Download Here:

Watch Surrender official video here:
Watch Mr Eazi & Simi "Doyin" here:

Lyrics

Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy (kiss the boy)

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender

I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson
But wetin I get e pass the money wey you want
If you give me a chance I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby I just want to let you know

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o

I surre I surre, like say na felony o
I don’t care, I don’t care about you money o
You surre, you surrender to my ileke idi o
No dey fear omo just call me your honey o
No forget baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough tori
Baby I surrender to your to to ri o

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o

Love Love Loving the boy
Baby making you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby may you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy

Credits: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Simisola Bolatito Ogunleye, Pheelz, Julian Nicco Annan & Alastair O’Donnell

Follow Mr Eazi

Facebook:
Twitter:
SoundCloud:
Instagram:
Web:
YouTube:

#MrEazi #Simi #LagosToLondon

Popnable © 2015-2025

About ToS What's New Contact Us Privacy Copyrights (DMCA)