"Ogologoma"
— yoyimba ndi Dj Big N
"Ogologoma" ndi nyimbo yomwe idapangidwa pa waku nigeria yotulutsidwa pa 03 ogasiti 2019 panjira yovomerezeka ya cholembera - "Dj Big N". Dziwani zambiri za "Ogologoma". Pezani nyimbo ya Ogologoma, zomasulira, ndi zowona zanyimbo. Zopeza ndi Net Worth zimasonkhanitsidwa ndi thandizo ndi zinthu zina malinga ndi chidziwitso chopezeka pa intaneti. Kodi nyimbo ya "Ogologoma" idawonekera kangati pama chart a nyimbo ophatikizidwa? "Ogologoma" ndi kanema wodziwika bwino wanyimbo yemwe adayikidwa m'matchati otchuka, monga Nyimbo 100 Nigeria zapamwamba, Nyimbo 40 waku nigeria zapamwamba, ndi zina zambiri.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Ogologoma" Zowona
"Ogologoma" wafika 196.7K mawonedwe onse ndi 2.7K zokonda pa YouTube.
Nyimboyi idatumizidwa pa 03/08/2019 ndipo idakhala milungu 1 pama chart.
Dzina loyambirira la kanema wanyimbo ndi "DJ BIG N - OGOLOGOMA FT REMA ( OFFICIAL AUDIO )".
"Ogologoma" yasindikizidwa pa Youtube pa 02/08/2019 12:28:59.
"Ogologoma" Lyric, Opanga, Record Label
Dj Big N - Ogologoma ft Rema ( Official Audio )
***** Ogologoma Lyrics ****
DJ Big N
Burst brain!
Remyboy
(Another)
Baby o this kind of love
wey dey make me dey wan dey shamanya o
Baby o this kind of love
wey dey scatter my head you marama o
Baby o this kind of love
e dey make me dey wan dey kpalanga o
Baby o this kind of love
e dey chook me for body o
Ogologoma Ogologoma
Ogologoma Ogologo
Hm Ogologoma Ogologoma ye o
Hm Ogologoma Ogologoma
Ogologoma Ogolo
Hm Ogologoma Ogologoma ye o
My girl I dey knock for your door
girl I dey knock for your door
I want to give you my love
Hmm baby o
My girl I dey knock for your door
Shey you go open your door
You dey make me dey nor nor nor
This one wey you do me makwana mommy o
Oroma do me things wey she know say me I go like to do
Oh Erima no go o no go o
I go craze for you
Oroma do me things wey she know say me I go like to do
(Ogologoma o)
Ogologoma Ogologoma
Ogologoma Ogologo
Hm Ogologoma Ogologoma ye o
Hm Ogologoma Ogologoma
Ogologoma Ogolo
Hm Ogologoma Ogologoma ye o
This one wey you do me makwana mommy o
Oroma do me things wey she know say me I go like to do
Oh Erima no go o no go o
I go craze for you
Oroma do me things wey she know say me I go like to do
This kind of love
wey dey make me dey wan dey shamanya o
Baby o this kind of love
wey dey scatter my head you marama o
Baby o this kind of love
wey dey make me dey wan dey kpalanga o
Baby o this kind of love
e dey chook me for body o
(Ogologoma o)
Ogologoma Ogologoma
Ogologoma Ogologo
Hm Ogologoma Ogologoma ye o
Hm Ogologoma Ogologoma
Ogologoma Ogolo
Hm Ogologoma Ogologoma ye o
Ladies, I got Remyboy in the building
I go by the name DJ Big N
I got the future, you already know hehehe
“When you’re big you’re big abeg”