"Certified Loner "
— yoyimba ndi Mayorkun
"Certified Loner " ndi nyimbo yomwe idapangidwa pa waku nigeria yotulutsidwa pa 17 june 2022 panjira yovomerezeka ya cholembera - "Mayorkun". Dziwani zambiri za "Certified Loner ". Pezani nyimbo ya Certified Loner , zomasulira, ndi zowona zanyimbo. Zopeza ndi Net Worth zimasonkhanitsidwa ndi thandizo ndi zinthu zina malinga ndi chidziwitso chopezeka pa intaneti. Kodi nyimbo ya "Certified Loner " idawonekera kangati pama chart a nyimbo ophatikizidwa? "Certified Loner " ndi kanema wodziwika bwino wanyimbo yemwe adayikidwa m'matchati otchuka, monga Nyimbo 100 Nigeria zapamwamba, Nyimbo 40 waku nigeria zapamwamba, ndi zina zambiri.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Certified Loner " Zowona
"Certified Loner " wafika 570.7K mawonedwe onse ndi 8.9K zokonda pa YouTube.
Nyimboyi idatumizidwa pa 17/06/2022 ndipo idakhala milungu 7 pama chart.
Dzina loyambirira la kanema wanyimbo ndi "MAYORKUN - CERTIFIED LONER (NO COMPETITION) (OFFICIAL AUDIO)".
"Certified Loner " yasindikizidwa pa Youtube pa 17/06/2022 02:00:01.
"Certified Loner " Lyric, Opanga, Record Label
Official video of Mayorkun – Certified Loner (No Competition)
Listen here:
Follow Mayorkun on Social Media:
Facebook -
Instagram -
Twitter -
TikTok -
I know your friends
They never want you for me
But now that is over
You can rest on their shoulders
It costs me nothing
I can tell you for free
I’m a certified loner
A certified loner
So nobody get time for competition
(ge ge)
O’ngbona no air condition (ge ge)
Nobody can take my position
E sure for me o
Till i hang jersey o
So many many talking isokuso
When everything nice gongo aso
You see the flow e dey reserve
The gbedu choke
E dey reserve
I tell my mama don’t you worry for me
That i am good on my own
I’ve made my peace with my soul
And i no kon send anybody
Who wan change am for me
I’m a certified loner
A certified loner
But amma step inna the room
With my head up high
Alla’dem cameras light on me
If you ready make we go outside
You already know it’s summer time
Scatter the party
Turn the club upside down
Make i drink and shayo
Till i can’t feel my face no more
Till i can’t feel my face no more
So nobody get time for competition
(ge ge)
O’ngbona no air condition (ge ge)
Nobody can take my position
E sure for me o
Till i hang jersey o
So many many talking isokuso
When everything nice gongo aso
You see the flow e dey reserve
The gbedu choke
E dey reserve
I tell my mama don’t you worry for me
That i am good on my own
I’ve made my peace with my soul
And i no kon send anybody
Who wan change am for me
I’m a certified loner
A certified loner
Omo you dey push my button (pim pim)
You dey dial my number (pim pim pim)
You dey make my phone to ring ring
You dey make me want to sing melodies
Wey dey put me for my feelings
You go blow my trumpet (pa ran ran)
I no get time for your shakara
E be only me koselomiran
Wey fit take my place o
So nobody get time for competition
(ge ge)
O’ngbona no air condition (ge ge)
Nobody can take my position
E sure for me o
Till i hang jersey o
So many many talking isokuso
When everything nice gongo aso
You see the flow e dey reserve
The gbedu choke
E dey reserve
I’m a certified loner
A certified loner
Music video by Mayorkun performing CERTIFIED LONER (NO COMPETITION) (Official Audio). (C) 2022 Nigeria - Sony Music Entertainment West Africa Limited, under exclusive licence from Avante Digital concepts limited
#CertifiedLoner #Mayorkun #NoCompetition