POPNABLE nigeria nigeria

  • Tsamba lofikira
  • Radio Hits 2024
  • Radio Popnable
  • Register
  • Lowani muakaunti
  • Dziwani
    • Dziwani
    • Nyimbo
    • Ojambula Nyimbo
  • Ma Chart A Nyimbo
    • Ma Chart A Nyimbo
    • Nyimbo 100 Zotentha - Tsiku Lililonse
    • Nyimbo 100 Zapamwamba - Tsiku Lililonse
    • Nyimbo 40 Zapamwamba
  • Tsamba lofikira
  • nigeria
  • Nyimbo
  • Spell
  • Mawu Ndi Matembenuzidwe

Mawu Ndi Matembenuzidwe - Spell

— yoyimba ndi Chiké

"Spell" mawu ndi zomasulira. Dziwani amene adalemba nyimboyi. Pezani yemwe ali wopanga komanso wotsogolera kanema wanyimboyi. "Spell" wolemba, mawu, makonzedwe, nsanja zotsatsira, ndi zina zotero. "Spell" ndi nyimbo yomwe idapangidwa pa chingerezi. "Spell" idayimbidwa ndi Chiké
  • Tsamba lofikira
  • mawu ndi matembenuzidwe
  • ma chart a nyimbo
  • ziwerengero
  • zopindula
  • gula nyimboyo
Spell Kanema wanyimbo
Download New Songs

Listen & stream

×

Onerani pa Youtube

×
Kanema
Spell
Dziko


 Nigeria Nigeria
Zowonjezedwa
01/01/1970
Report
[Osakhudzana ndi nyimbo ] [Onjezani Wojambula Wogwirizana] [Chotsani Wojambula Wolumikizidwa] [Add Lyrics] [Add Lyrics Translation]

"Spell" Nyimbo

"Spell" ili ndi mawu m'chinenero chingerezi.
"Spell" tanthawuzo limachokera ku chingerezi chinenero ndipo pano silinatembenuzidwe kumasuliridwa mu Chingerezi.

Official lyric visualizer for "Spell" by Chiké.

Listen & Download 'The Brother's Keeper' -

MORE CHIKÉ
Management - info@
Instagram -
Twitter -
Facebook -
YouTube -
Website -

Songwriter - Osebuka Chike-Ezekpeazu
Song Producer - DeeYasso

LYRICS:
Ouuuu eh
Oh na
Girl

Made a promise to myself
I go face my front
I don resolve
I no fit look back
But the way wey I suddenly change my mind
Oh e dey one kind

Uh the truth be say
I no use my eye
Uh the truth be say
I no use my eye
You cast a spell on me
I dey feel am dey work
I no fit deny
I no fit deny
You cast a spell on me
I dey feel am dey work
I no fit deny
I no fit deny

Pardon me baby
Pardon me na
The way wey I suddenly change my mind
E dey one kind
Tolerate me
Even if you no rate me
If my behavior out of order
Ngwa charge me fine

Uh the truth be say
I no use my eye
Uh the truth be say
I no use my eye
You cast a spell on me
I dey feel am dey work
I no fit deny
I no fit deny
You put something for body
E dey make me dey go o go o
I no fit deny
I no fit deny


You cast a spell on me
I dey feel am dey work
I no fit deny
I no fit deny
You do something to me
I dey feel am for body (I dey feel am)
I no fit deny
I no fit deny

I no wan do
I no wan do
I no wan do again
I no wan do
I no wan do
I no wan do
I no wan do again
I no wan do

Popnable © 2015-2025

About ToS What's New Contact Us Privacy Copyrights (DMCA)