POPNABLE nigeria nigeria

  • Tsamba lofikira
  • Radio Hits 2024
  • Radio Popnable
  • Register
  • Lowani muakaunti
  • Dziwani
    • Dziwani
    • Nyimbo
    • Ojambula Nyimbo
  • Ma Chart A Nyimbo
    • Ma Chart A Nyimbo
    • Nyimbo 100 Zotentha - Tsiku Lililonse
    • Nyimbo 100 Zapamwamba - Tsiku Lililonse
    • Nyimbo 40 Zapamwamba
  • Tsamba lofikira
  • nigeria
  • Nyimbo
  • Pounds & Dollars
  • Mawu Ndi Matembenuzidwe

Mawu Ndi Matembenuzidwe - Pounds & Dollars

— yoyimba ndi Yemi Alade , Phyno

"Pounds & Dollars" mawu ndi zomasulira. Dziwani amene adalemba nyimboyi. Pezani yemwe ali wopanga komanso wotsogolera kanema wanyimboyi. "Pounds & Dollars" wolemba, mawu, makonzedwe, nsanja zotsatsira, ndi zina zotero. "Pounds & Dollars" ndi nyimbo yomwe idapangidwa pa chingerezi. "Pounds & Dollars" idayimbidwa ndi Yemi Alade , Phyno
  • Tsamba lofikira
  • mawu ndi matembenuzidwe
  • ma chart a nyimbo
  • ziwerengero
  • zopindula
  • gula nyimboyo
Pounds & Dollars Kanema wanyimbo
Download New Songs

Listen & stream

×

Onerani pa Youtube

×
Kanema
Pounds & Dollars
Dziko


 Nigeria Nigeria
Zowonjezedwa
01/01/1970
Report
[Osakhudzana ndi nyimbo ] [Onjezani Wojambula Wogwirizana] [Chotsani Wojambula Wolumikizidwa] [Add Lyrics] [Add Lyrics Translation]

"Pounds & Dollars" Nyimbo

"Pounds & Dollars" ili ndi mawu m'chinenero chingerezi.
"Pounds & Dollars" tanthawuzo limachokera ku chingerezi chinenero ndipo pano silinatembenuzidwe kumasuliridwa mu Chingerezi.

Effyzzie Music Presents the official music video for "Pounds & Dollars" performed by Yemi Alade and Phyno.

Stream #AfricanBaddie EP here


Lyrics

Oh no no
Uh
Oh no no
(Kizzy)
Pounds, dollar, pounds
Uh uh
Pounds, dollar, pounds eeh
Suffer everyday,
And I dey pray to Baba make he bless my way, (bless my way)
Cos I don see so many things
So many people laugh me ×2
Now I make,
Pounds, dollar, owolapo uh
Pounds, dollar, any other thing nah jara
Pounds, dollar, owolakpo uh
Pounds dollar, any other thing nah jara
What’s gonna be, is gonna be
My mama say eh, do the necessary and get down on your knees.
What’s gonna be, is gonna be
Pray everyday, do the necessary, your hustle e go pay.
If God be man . Where I for dey
Dey calculate
Life no be play
I’ve been down all my life wanna elevate
I go hard everyday to be cutting Cheque’
So I keep am straight
No time to waste
My only quest
To put food on my plate
My mama 2
And family 2
So I tell my crew
We gon make it tru

Now the afia elebego and o need ro promo
But can’t forget the days my life no na slow mo
Na ayo chinekenna ekwenna ka egwu kpomo
Reason I stay humble na ebi Ndu on d low low
Otutu efifie abani na ekpe ka my time ruo
Mkpuru chineke nna kuru nime m ka opuo
Agbam aka we bia na iru Olisa we yo ya
Weak adigo stronger
We meziemu a baller
Ne zie kita I make .. pounds (pounds) . Dollars (dollars)
Owolapo uh uh
Pounds (pounds), dollar (dollars)
Any other thing nah jara ooh (jara ooh)
Pounds, dollars owolapo uh uh
Pounds, dollars
Any other thing nah jara ohh (jara oh)
No dey tire (dey tire)
Just dey fire
Your heart desire, require daily fire
So make you pray to Baba make he bless your way,(bless your way)
And when you see me for TV, just know say I work and pray.
What’s gonna be, is gonna be (what will be will be)
My mama say eeh,do the necessary and get down on your knees.
Ewoo
What will be will be, pray everyday, do the necessary, your hustle e go pay
Everybody say Amen, Amen
Say Amen oh, Amen
Say Amen oh, Amen
Say Amen oh , Amen
Ni oruko Jesu mimo mimo o
Say Amen oh, Amen
Say Amen oh, Amen
A big Amen oh, Amen
I go buy motor for mummy,Amen
Double mansion for daddy, Amen
Recession no go find me, Amen
Currency dey locate me, Amen.


#YemiAlade #Phyno #EffyzzieMusic

Popnable © 2015-2025

About ToS What's New Contact Us Privacy Copyrights (DMCA)